
Na she marry the guy, no be the guy marry her.”

Hello Tueh Tueh���♂️�♂️�♂️�♂️�♂️
We no knack,we no knack ���see una life outside,I Dey pity all of una before ni,but una see this my come back,e go loud,who nor buy sef go pay������JANEMENA HUSBAND,coman Carry your wife.
I come in peace